Lyrics Music

Master KG Ft. Joeboy – Laleyi (Lyrics)

Master KG - Laleyi ft. Joeboy (New Song)

Master KG - Laleyi ft. Joeboy (New Song)

 

Intro
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yeah

Verse
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

CHECK Joeboy – Body And Soul Lyrics

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Bridge
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Outro
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

----------------------------------------------

CLICK TO JOIN ONECLICK WHATSAPP CHANNEL FOR LATEST MUSIC UPDATES

TO UPLOAD OR PROMOTE YOUR SONG CALL / WHATSAPP: +233247046146

----------------------------------------------